Nigerian Pidgin Bible
Ephesians 2:12
Dat taim, una dey witout di Mezaya and una nor get share for Izrel blessins and since una nor get hope and una dey witout God for dis wold, una kon bi strenja to God kovenant wey E promis Izrel pipol.
Open Bible reader