Nigerian Pidgin Bible
Deuteronomy 9:6
After God help una wipe out these nations and take their land, make una no think say he do am because una be good people. Una no good " una stubborn! No, God go help una, because the nation wey dey there na evil, and because he wan keep the promise wey he make to una ancestor Abraham, Isaac, and Jacob.
Open Bible reader