Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 2:24

After we go through Moab, God tell us say, "Israel, make una pack everything wey una get, bring the tent down, make una cross Arnon River. Na territory of Amorite King Sihon of Heshbon dey for other side of the river, but I dey give una him land. So, make una attack and take am!

Open Bible reader