Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 19:9

Israel, the LORD una God don promise say if una obey him laws and commands wey I dey give una, and if una dey always love him, then he go give una the lands wey he don promise una ancestors. When e happen, una must name three more Safe Towns for the new territory.

Open Bible reader