Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Deuteronomy 19:10

Una go need them, so that innocent people no go dey die when dem dey try reach Safe Town wey dey for far place. Una go dey guilty of murder, if innocent people loose their lives because una no name enough Safe Towns for the land the LORD una God go give una.

Open Bible reader