Nigerian Pidgin Bible
Daniel 4:19
Naso Daniel, wey dem dey call Belteshazzar, dey fear so tey he no fit say anything, the king tell am say, "Belteshazzar, no allow the dream and the message fear you." And Belteshazzar answer am say, "Your Majesty, I wish say the dream and the explanation na for your enemy and no be for you.
Open Bible reader