Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Daniel 11:39

To defend him wall, he go use people wey dey worship foreign god. He go honor those wey accept am as ruler and go put dem for high office and he go give dem land as reward.

Open Bible reader