Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 1:9

Bikos of dis, wi tu, since wi hear abaut una, wi neva stop to dey pray for una. Wi dey tel God mak E show una wetin E wont, so dat una go dey wise and undastand God Spirit,

Open Bible reader