Nigerian Pidgin Bible
Colossians 1:6
kom mit una. Dis gospol dey bear frut for di hol wold and since di day wey una hear am, una don undastand as God grace big rish and e don dey bear frut and grow among una.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
kom mit una. Dis gospol dey bear frut for di hol wold and since di day wey una hear am, una don undastand as God grace big rish and e don dey bear frut and grow among una.
Open Bible reader