Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Colossians 1:11

Wi stil dey pray sey una go dey strong wit God pawa wey get glori. Una go show sey una dey patient and get strong maind for God wok wit hapines.

Open Bible reader