Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Amos 7:8

He ask me say, "Amos, wetin you see?" I answer am say, "I see Plumb line". Then he talk say, "I dey use am show say my people be like wall wey don commot for line. I no go change my mind again say I go punish them.

Open Bible reader