Nigerian Pidgin Bible
Amos 6:2
Make una go look the city of Calneh. Then go great city of Hamath and go down to Philistine city of Gath. Shey dem better pass kingdom of Judah and Israel? Shey any territory dey wey big pass una own?
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Make una go look the city of Calneh. Then go great city of Hamath and go down to Philistine city of Gath. Shey dem better pass kingdom of Judah and Israel? Shey any territory dey wey big pass una own?
Open Bible reader