Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Amos 6:1

How bad e go be for una wey get that kind easy life for Zion and for una wey dey feel safe for Samaria- una wey be great leaders of this great nation Israel, una wey people dey come meet for help!

Open Bible reader