Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Amos 4:8

Dem weak as dem no get water, people of many city go the city wey dem think say dem go see water, but dem no get enough to drink, still una no come back to me.

Open Bible reader