Nigerian Pidgin Bible
Amos 4:5
Offer una bread for thanksgiving to God, dey brag about the extra offering wey una bring! Na the kind thing wey una like to dey do be this.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Offer una bread for thanksgiving to God, dey brag about the extra offering wey una bring! Na the kind thing wey una like to dey do be this.
Open Bible reader