Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Amos 4:11

God say, "I destroy some of una as I destroy Sodom and Gomorrah, those of una wey survive dey like burning stick wey dem save from fire. Still una no come to me."

Open Bible reader