Nigerian Pidgin Bible
Acts 9:39
So Pita get up folo dem and wen e rish der, dem kon tak am go di room for up. All di wimen wey dia husban don die stand near Pita dey krai and dey show am all di dress wey Dorkas mak for dem, wen e dey wit dem.
Open Bible reader