Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 9:31

Dat taim, di shosh wey dey Judea, Galili and Samaria get res and dis kon mak dem strong as dem dey stay togeda, dey woship God wit all dia heart and as di Holi Spirit dey tok to dem. So pipol wey dey di shosh kon dey plenti more-more.

Open Bible reader