Nigerian Pidgin Bible
Acts 9:17
So Ananias go di haus and wen e enta, e put en hand for Sol head kon sey, "Broda Sol, di Oga wey show ensef to yu for road wen yu dey kom here, na en send mi kom mit yu, so dat yu go fit si again kon risiv di Holi Spirit."
Open Bible reader