Nigerian Pidgin Bible
Acts 8:27
So Filip kon dey waka dey go wer di angel tel am. As e dey go, e mit won unok wey kom from Ethiopia, e bi ofisa for Kandace, Ethiopia queen and na-im dey kip dia moni. E kon woship God for Jerusalem
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
So Filip kon dey waka dey go wer di angel tel am. As e dey go, e mit won unok wey kom from Ethiopia, e bi ofisa for Kandace, Ethiopia queen and na-im dey kip dia moni. E kon woship God for Jerusalem
Open Bible reader