Nigerian Pidgin Bible
Acts 8:1
Sol hapi wen dem dey kil Steven. Na from dat day trobol start for di shosh wey dey Jerusalem and all di bilivas kon skata go Judea and Samaria, bot na onli di apostols nor run.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Sol hapi wen dem dey kil Steven. Na from dat day trobol start for di shosh wey dey Jerusalem and all di bilivas kon skata go Judea and Samaria, bot na onli di apostols nor run.
Open Bible reader