Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 7:45

"Afta, awa gran-gran papa dem kari di tabanako wey God giv dem wit Joshua kon driv all di oda tribes and tak dia land til di taim wey David bigin rule Izrel.

Open Bible reader