Nigerian Pidgin Bible
Acts 7:35
"Dis Mosis wey dem rejet and ask sey, 'Hu mak yu awa oga and joj', naim God kon send mak e bi oga and savior tru di angel wey apier to am for bush.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Dis Mosis wey dem rejet and ask sey, 'Hu mak yu awa oga and joj', naim God kon send mak e bi oga and savior tru di angel wey apier to am for bush.
Open Bible reader