Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 7:2

Steven ansa, "My brodas and fadas, mak una listin to wetin I won tok so. Na wen Abraham, awa gran-gran papa dem dey for Mesopotamia, bifor e go stay for Haran, naim God wey get pawa, apier to am

Open Bible reader