Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:4

"Bifor una sel di land, nor bi una own propati? Naw wen una sel am finish di moni nor stil bi una own to spend as una laik? Wetin mak una get dis kaind maind? Dis lai wey yu tok so, nor bi pesin yu du-am to, bot na God!"

Open Bible reader