Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:26

So di soja oga wey dey di Tempol kon eskot di savant go bring di apostols, bot dem nor yuz fos, bikos dem dey fear sey di pipol wey gada der, fit stone dem.

Open Bible reader