Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 5:21

Afta dem hear dis, dem enta di Tempol varanda for mornin kon start to dey tish di pipol. Den di prist oga dem and di pipol wey dey folo am kon kol di Sanhedrin, wey bi di big kansol for Izrel pipol. Dem kon send pipol go di prizin mak dem go bring di apostols kom, bikos dem won joj dia kase.

Open Bible reader