Nigerian Pidgin Bible
Acts 4:7
Dem drag Pita and Jon enta dia senta kon bigin ask dem, "Hu giv una pawa to du dis tins? Na wish pesin name una dey yuz so?"
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Dem drag Pita and Jon enta dia senta kon bigin ask dem, "Hu giv una pawa to du dis tins? Na wish pesin name una dey yuz so?"
Open Bible reader