Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 4:14

And as dem si sey di man wey God heal stand der wit Pita and Jon, dem nor fit denai wetin hapun.

Open Bible reader