Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 3:22

"Ivun Mosis sef tok bifor sey, "Jehova wey bi una God go send won profet to una, jos as E send mi and e go bi una famili memba. Una must obey evritin wey e sey mak una du.

Open Bible reader