Nigerian Pidgin Bible
Acts 3:2
Som pipol dey always kari won man, wey nor fit waka since en mama born am, kom di Tempol domot wey dem dey kol, "Beautiful Gate", so dat e go dey beg for moni from pipol, wey dey enta insaid di Tempol.
Open Bible reader