Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 27:8

Bifor wi rish Krete wotasaid, e hard us wel-wel and wi kon rish won place wey dem dey kol, "Fair Havens" wey dey near Lasea tawn.

Open Bible reader