Nigerian Pidgin Bible
Acts 27:28
Dem trow long rope wey dem tie somtin put insaid di wota to measure haw e deep rish and dem si sey di wota stil deep rish 40 metres. Afta e don tey smol, dem trow am again kon si sey e don bi 30 metres.
Open Bible reader