Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:7
sey, awa twef tribes go gain as dem dey yuz all dia maind dey serv God, both day and nite. My king, na bikos of dis hope wey I get, naim mak di Ju pipol dey akuiz mi so!
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
sey, awa twef tribes go gain as dem dey yuz all dia maind dey serv God, both day and nite. My king, na bikos of dis hope wey I get, naim mak di Ju pipol dey akuiz mi so!
Open Bible reader