Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:22
"Bot God don dey help mi til today, so I stand dey tel evribodi, weda dem bi smol pikin or big pesin. So, wetin di profets and Mosis tok sey go hapun, naim I dey tel una so,
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
"Bot God don dey help mi til today, so I stand dey tel evribodi, weda dem bi smol pikin or big pesin. So, wetin di profets and Mosis tok sey go hapun, naim I dey tel una so,
Open Bible reader