Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:20
bot I first go Damaskus, go tel di pipol wey dey der and den, I kon go mit di pipol wey dey for Jerusalem and Judea. Afta, I go mit Gentai pipol sey, mak dem turn from sin kom mit God and mak dem du tins wey go show sey, dem don rili turn from sin kom mit God.
Open Bible reader