Nigerian Pidgin Bible
Acts 26:14
"Wen wi don fal for groun, I hear won vois wey yuz Aramaic language tel mi, 'Sol, Sol, why yu dey ponish mi? Yu dey fite yorsef, bikos na stone yu dey kick so.'15"So I ask am, 'Oga! Hu yu bi?' Di Oga ansa, 'I bi Jisos Kraist wey yu dey ponish.
Open Bible reader