Nigerian Pidgin Bible
Acts 24:14
"Bot I go let yu no sey I dey woship di God wey awa gran-gran papa dem dey woship, as dia tradishon tok (wey dis pipol sey na won kaind gang). Dem biliv evritin wey di law tok and wey di profets rite dan.
Open Bible reader