Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 24:10

Wen di govnor sey mak Pol tok, e kon sey, "I no sey yu don bi joj for dis kontri for meni years naw, so I nor go fear dey tok as I dey difend mysef.

Open Bible reader