Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 23:9

So kworel kon start bitwin dem and som oga for law mata wey bi Farisi pipol kon stand-up dey opoz di Sadusi pipol sey, "Wi nor si enitin bad wey dis man du. Una no weda na spirit or angel tok to am?"

Open Bible reader