Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 23:6

Den wen Pol no sey som pipol wey dey der na Sadusi and odas na Farisis, e kon shaut mak di hol kansol hear, "My brodas, I bi Farisi, na Farisi pesin born mi. Dem dey joj mi today, bikos I put hope sey pipol wey don die go wak again!"

Open Bible reader