Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 23:18

So di soja oga tak di boy go mit di komandin ofisa kon sey, "Pol, wey dey prizin, sey mak I bring dis boy kon mit yu, bikos e get somtin wey e won tel yu."

Open Bible reader