Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 22:10

"So I ask am, 'Oga! Wetin yu wont mak I du?' Di Oga ansa, 'Get up mak yu go Damaskus; for der, dem go tel yu evritin wey God don shuz sey yu go du.'

Open Bible reader