Nigerian Pidgin Bible
Acts 21:8
Di next day, wi liv der kon go Sizeria. For der, wi enta Filip haus. Dis Filip na evangelist and e dey among di sevun dikins wey dem shuz for Jerusalem, den wi kon stay der wit am.
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Di next day, wi liv der kon go Sizeria. For der, wi enta Filip haus. Dis Filip na evangelist and e dey among di sevun dikins wey dem shuz for Jerusalem, den wi kon stay der wit am.
Open Bible reader