Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:34

Som pipol for di crowd kon dey tok difren-difren tins and wen di komandin ofisa nor fit no wetin kause di wahala, e kon giv orda sey, mak dem kari Pol go barrak.

Open Bible reader