Nigerian Pidgin Bible
Acts 21:28
dey shaut sey, "Izrel pipol, mak una kom o-o! Dis na di man wey dey tish pipol for evriwer, abaut tins wey dey against awa pipol, awa law and against dis Tempol. Ivun sef e don bring Greek dem enta insaid di Tempol kon mak dis holi place dirti."
Open Bible reader