Nigerian Pidgin Bible
Acts 21:13
Bot Pol ansa, "Wetin una dey du so, una dey krai dey won break my heart? I redi, nor bi onli mak dem tie mi, bot to die for Jerusalem, bikos of Jisos Kraist name."
Open Bible readerNigerian Pidgin Bible
Bot Pol ansa, "Wetin una dey du so, una dey krai dey won break my heart? I redi, nor bi onli mak dem tie mi, bot to die for Jerusalem, bikos of Jisos Kraist name."
Open Bible reader