Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 21:11

E waka kon mit us, tak Pol belt tie en hand and leg kon sey, "Di Holi Spirit sey, 'Na so di Ju pipol wey dey Jerusalem go tie di man wey get dis belt kon kari am giv Gentai pipol.'"

Open Bible reader