Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 20:9

won boy wey dem dey kol Eutikus, sidan for di window kon dey slip as Pol dey prish. Di slip kari am go, so e fal from di tiri storey and wen dem rush go kari am, dem si sey e don die.

Open Bible reader