Skip to content

Nigerian Pidgin Bible

Acts 2:33

"Bikos God don promote am mak e dey en rite hand and e don risiv di Holi Spirit wey en Papa promis, e kon pour di Holi Spirit for awa bodi, as una si-am dey hapun so.

Open Bible reader